Ameno Amapiano Remix Lyrics – Goya Menor, Nektunez (Stream audio)

Ameno Amapiano Remix Lyrics + audio

Ameno Amapiano Remix Lyrics and Music Video mp3. Stream “Ameno Amapiano Remix America” by Goya Menor and Nektunez. Watch the video, read the lyrics, and stream the official audio on our website.

Ameno Amapiano Remix audio MP3

Ameno Amapiano Remix

Ameno Amapiano Remix Lyrics

So easy (It’s Nektunez yeah)
Hey ha!

Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes (How de ting goes)

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha Hey! Shey you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me

Ameno do
Dori me reo
Ameno dori me
Ameno dori me

Okay, okay ha! This …
Go school go school, you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you peff
Oh boy e don puff
Come on lets go

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ah hey! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Okay)
Ameno dori me (Okay come on lets go)
Ameno dori me (Ah okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He is the Father to the fatherless

A mother to the motherless
Am not to know what can do
We promised not to fight again

Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata

No fit drink water drop cup
Hay ha! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Ameno Amapiano Tiktok Remix.

AfiaGhana
AfiaGhanahttps://www.afiaghana.com
AfiaGhana.com is a Ghanaian Internet media, news, and entertainment Blog. We publish relevant informative content targeted not just at Africans but for people all around the world.
Related posts

1 COMMENT

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
1 Comment
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments
trackback
Ameno Amapiano Remix Lyrics – Goya Menor, Nektunez (Stream audio) - Tell Me More Gh
4 years ago

[…] Source link […]