Buga Lyrics Kizz daniel ft Tekno (Stream audio)

Buga lyrics & audio – kizz daniel ft Tekno

Kizz Daniel ft Tekno Buga lyrics & audio. Listen & Stream Buga by kizz daniel. Read the lyrics and watch the official music video on our website. Check it out below and don’t forget to share.

Listen to Buga by kizz daniel ft Tekno

Buga lyrics

Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
(Collect your money)

Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)
Wake up

Giddem
Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o

Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi

When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

Gbe’ra, oh ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake up)
Kala, kala gb’owo yẹn o

Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high

When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you oh
Buga won (lemme see you go)

Lemme see you dey buga won
Buga won
You don work, you don try
You suppose to dey fly
You don work, you don try
You suppose to dey fly

AfiaGhana
AfiaGhanahttps://www.afiaghana.com
AfiaGhana.com is a Ghanaian Internet media, news, and entertainment Blog. We publish relevant informative content targeted not just at Africans but for people all around the world.
Related posts
0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments