Saturday, May 4, 2024

Door Joeboy ft Kwesi arthur lyrics (Stream audio)

Door Joeboy ft Kwesi arthur Lyrics, audio and video

Nigerian artist Joeboy featured Ghanaian star Kwesi arthur on the song titled “Door”. Listen to this amazing tune on our website. Stream Door by Joeboy and Kwesi arthur, read the lyrics, and watch the official music video. Check it out below, and don’t forget to share.

Listen to Door Joeboy ft Kwesi Arthur

Joeboy ft Kwesi Arthur – Door (Official Music Video)

Watch the official music video for door by joeboy and kwesi arthur

Door Joeboy ft Kwesi Arthur Lyrics

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey I dey feel)
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you, e be real, yea, You got me confused
I’m in the mood
Ye am shako what you want me I can do
You got me confused

I’m in the mood
Ye am shako what you want me I can doEgbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door)

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house oya open your doorWetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you bePull up on your matter and I’m always on time

Shey na only you, other girls on the side
Do dem chuku-chuku like sey na porcupine
And I like your way so I must sayYou got me confused
I’m in the mood
Ye am shako what you want me I can do
You got me confused
I’m in the mood
Ye am shako what you want me I can doEgbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so)
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door)
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo

I dey for your house oya open your doorWetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you beEh, eh, eh-eh-eh
Eh, eh, eh-eh-ehOxygenmix

Lyrics credit and Source: Musixmatch

AfiaGhana
AfiaGhanahttps://www.afiaghana.com
AfiaGhana.com is a Ghanaian Internet media, news, and entertainment Blog. We publish relevant informative content targeted not just at Africans but for people all around the world.
Related posts
0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments