Tuesday, May 14, 2024

King promise ft Headie one ring my line lyrics (Stream audio)

King promise ft headie one ring my line lyrics & audio

King Promise drops a new tune featuring Headie titled ‘Ring my line’. Stream ring my line audio, read the lyrics, and watch the official music video on our website. Check it out below and don’t forget to share.

Listen to king promise ft headie one ring my line

Download music

King promise ft headie one ring my line (Music Video)

King promise ft headie one ring my line lyrics

[Intro: King Promise]If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line[Verse 1]Hey they say I changed
Cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I change
Then they expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more
No matter be safе


If e no be money no call mе
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line

[King Promise]Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey

Me I dey move Just dey waka
I just dey face my front and my matter
??me I no dey bother
Water my dreams cos
One day one day I dey go grow big

I gat big dreams no dey play no dey scatter
Get loyalty before the money dat how we are dey live
If you know me you know say I be real
Money makes some changes but money didn’t change me
I no dey fear no dey make nothing dey shake me

Oh na na
I get big dreams o
I dey do am for my people o
My people dey depend on me o
I no fit give up on my people o
Oh na na

Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey


They say they wanna tame me in they labeled me a rebel


If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line

AfiaGhana
AfiaGhanahttps://www.afiaghana.com
AfiaGhana.com is a Ghanaian Internet media, news, and entertainment Blog. We publish relevant informative content targeted not just at Africans but for people all around the world.
Related posts
0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments