Tuesday, May 7, 2024

Zinoleesky Many things lyrics (Stream audio)

Zinoleesky Many things lyrics (Stream audio)

Zinoleesky Many things Lyrics and audio. Stream Many things by Zinoleesky audio and watch the official music video on our website. Check it out below and don’t forget to share.

Listen to Zinoleesky Many things audio

Zinoleesky Many things lyrics

Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction

Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so

But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won

But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I’m living good life
Cos many many things
Many many things

I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist

Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution

Mehn I swear say u no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things

Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say

Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

AfiaGhana
AfiaGhanahttps://www.afiaghana.com
AfiaGhana.com is a Ghanaian Internet media, news, and entertainment Blog. We publish relevant informative content targeted not just at Africans but for people all around the world.
Related posts
0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments