Arya Starr ft Ckay beggie beggie Lyrics (Stream audio)

Arya Starr ft Ckay beggie beggie Lyrics and audio

Ayra Starr ft Ckay beggie beggie Lyrics & audio. Listen & Stream beggie beggie by Ayra starr and Ckay, read the lyrics, and watch the official music video on our website. Check it out below and don’t forget to share.

Listen to Arya Starr ft Ckay beggie beggie

Arya Starr ft Ckay beggie beggie (Official music video)

Arya Starr ft Ckay beggie beggie Lyrics

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I’m alone
Now wey you no send me

You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she Bambi allah

Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on

You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she Bambi allah

Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you

You uh oh oh
I wish I said this before but you’re messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs

I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh

Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me

Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Source: LyricFind

AfiaGhana
AfiaGhanahttps://www.afiaghana.com
AfiaGhana.com is a Ghanaian Internet media, news, and entertainment Blog. We publish relevant informative content targeted not just at Africans but for people all around the world.
Related posts
0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments